Stormexy Energy
INTRO
GMG Music
One time for the girl
All the boys get time for the girl
Wan die for the girl
All night wan kpai for the girl
CHORUS
Na you gimme power gimme energy
Na you be my healing be my remedy
Girl I want to shak you like Hennessy
Girl I getti love shey you no dey see
Na you gimme power gimme energy
Na you be my healing be my remedy
Girl I getti love wey no get mercy
Girl I want to shame all your enemies
1ST VERSE
When I'm sitting alone (lone 2x)
Am worried about you
When I get sweet sweet things to talk
Am talking about you
Dis na the reason and more, I can't do without you....
So I pledge my love for you
HOOK
Girl I go dey for you
Girl I go fight for you
I fit to kpai for you
Its not enough for you
Girl I go stay with you
Girl I go die for you
My bank account for you
Go run around for you
CHORUS
Na you gimme power gimme energy
Na you be my healing be my remedy
Girl I want to shak you like Hennessy
Girl I getti love shey you no dey see
Na you gimme power gimme energy
Na you be my healing be my remedy
Girl I getti love wey no get mercy
Girl I want to shame all your enemies
2ND VERSE
Say na only you girl I want o, no want another you
Dem no fit give you problem, nobody bother you
And for my house and money, I put am under you
Cause when I ask you for more, you gimme overdose
HOOK
Girl I go dey for you
Girl I go fight for you
I fit to kpai for you
Its not enough for you
Girl I go stay with you
Girl I go die for you
My bank account for you
Go run around for you
CHORUS
Na you gimme power gimme energy
Na you be my healing be my remedy
Girl I want to shak you like Hennessy
Girl I getti love shey you no dey see
Na you gimme power gimme energy
Na you be my healing be my remedy
Girl I getti love wey no get mercy
Girl I want to shame all your enemies 2x
GMG Music